On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - Midnight

Treat gunshot wound before u ask for police report - Lagos CP

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?
Lagos Commissioner of police, Abiodun Alabi, tell our ofofo pesin Onuora Aninwobodo, say make doctors stop to dey ask for police report before dem treat gunshot wound. 

Abeg oo doctors treat gunshot wound before u ask for police report.

Lagos Commissioner of police, Abiodun Alabi, tell our ofofo pesin Onuora Aninwobodo, say make doctors stop to dey ask for police report before dem treat gunshot wound. 

How u see di mata? #chookmouth 
 


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 34°C | Low: 28°C