On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - 10:30pm

Sheikh Gumi dey tell Buhari say Nigeria go end if eim call bandits terrorist

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?
Sheikh tok say declaring bandits as terrosit go come with price.   Dat na why e dey warn Buhari and Federal Government say make dem no call bandits terrorist.    Things dey shele for dis kontri o #chookmouth 

Sheikh tok say declaring bandits as terrosit go come with price.

Sheikh tok say declaring bandits as terrosit go come with price.
 
Dat na why e dey warn Buhari and Federal Government say make dem no call bandits terrorist. 
 
Things dey shele for dis kontri o
#chookmouth 

 

Comments

Add a comment

Today's Weather

  • Lagos

    Heavy Rain

    High: 30°C | Low: 24°C