On Air Now

Night Joli

Midnight - 4:00am

National Grid Don Collapse Again

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?
Nigeria’s power grid don collapse for di seventh for 2022.

Nigeria’s power grid don collapse for di seventh for 2022.

Di system don crash to zero megawatts at 10:51am on Monday, according to notice from di Enugu Electricity Distribution Company Plc (EEDC).

Wetin cause make e collapse na “supply wey no dey across di network,” according to di distribution company.

EEDC head of corporate communications, wey be Emeka Ezeh don tok "say di company dey on stand by as e dey wait beta information wey concern collapse nd how supply fit come back from di National Control Centre (NCC), Osogbo.”

Di national power grid get 3,712 MW of power an hour before e collapse.

It crash last to zero MW on 20 July, having earlier collapsed twice in March, twice in April, and once in June.


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 34°C | Low: 27°C