Lagos State don ban M.O.T Taskforce

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?
Special Adviser to Governor Sanwo-Olu ontop Transportation mata , Mr. Sola Giwa tok say dem gree to do wetin dem wan do, afta dem chook eye for inside di task force waka.

Lagos Ministry of Transportation ban di work of di joinbodi (M.O.T Taskforce) wey dey arrest pipo wey commit offence for road. Special Adviser to Governor Sanwo-Olu ontop Transportation mata , Mr. Sola Giwa tok say dem gree to do wetin dem wan do, afta dem chook eye for inside di task force waka.

Special Adviser to Governor Sanwo-Olu ontop Transportation mata , Mr. Sola Giwa tok say dem gree to do wetin dem wan do, afta dem chook eye for inside di task force waka.

Mr Giwa tok say di ban na way to reduce transport task force work for inside Lagos State.

He tok say as dem gree to reduce di hand of taskforce, no mean say make drivers dey drive wawawa and no gree to follow wetin traffic law tok for di state. 


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 34°C | Low: 27°C