On Air Now

Satide Waka

10:00am - 2:00pm

INEC Say Dem Wan Train Over One Million Staff For Election

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?
Independent National Electoral Commission say dem wan train 1.4 million staff(Ad hoc staff) for 2023 general election.

Independent National Electoral Commission say dem wan train 1.4 million staff(Ad hoc staff) for 2023 general election.

Director General of di institute, Sa'ad Idris tok dis one for inside one two days siddon wey INEC range give tori pipo ontop di waka for 203 general election. According to di breakdown, Oga Idris tok say dem go train 17,685,  Supervising presiding officers and Assistant presiding officers na 707,384. 

Also dem go train11,083 collation officers, 8,809 Registration area technical officers, 20,000 Security Officers nd 6,009 Registration area center managers.


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 28°C