On Air Now

Music

1:00am - 6:00am

Fuel Scarcity: Heaven no go fall, Nigerians go survive

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?
Special Adviser to Presido Buhari ontop media and publicity, Femi Adeshina , dey tell Nigerians make dem get patience ontop dis fuel scarcity , say we don go through worse suffering b4 and we go survive dis one. U agree

Special Adviser to Presido Buhari ontop media and publicity, Femi Adeshina , dey tell Nigerians make dem get patience ontop dis fuel scarcity , say we don go through worse suffering b4 and we go survive dis one.

U agree with wetin eim tok? 
#chookmouth 

Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C