On Air Now

Night Joli

Midnight - 4:00am

Fuel Scarcity Be Like E Don Start Again For Inside Lagos.

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?
Fuel Scarcity For Inside Lagos

Fear Dey Everywhere As Fuel Begin Scarce For Inside Lagos.

E Be like say fuel don begin scarce for inside Lagos as we see motor pipo dey struggle to get fuel wit long queue for fuel station 

Di scarcity come make pipo begin dey buy one litre for N200 and N250.

Dis wahala don follow dey affect transpot money as passenger don dey pay more than wetin dem dey pay before to carry reach where dem dey go.


How U See Di Mata? #chookmouth. 


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 32°C | Low: 26°C