On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

Nigeria Women's U-20 team don reach World Cup Quarter Finals

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

Falconets beat South Korea 1-0 for inside their second match to top Group C and secure place for di next round.

No be new gist again say Nigerian women just dey shine anyhow for sports this summer.
Falconets bin beat South Korea one goal to nil and dis victory don carry Nigeria direct to quarter-finals of di ongoing U-20 FIFA Women’s World Cup.

Di goal wey di young Nigerian team score bin come for 83rd minute from a beautiful curl shot of Onyenezide. 

Falconets go play Canada for Group C final game wey go happen for early mormor on Thursday, August 18, 2022.


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C