On Air Now

Our Backyard

9:00am - 11:00am

Nigeria go face USA for U-17 Women's World Cup Quarter-final

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

United States and Nigeria's u-17 Women's Team go play for di match wey go decide who go be one of the last 4 teams standing.

Nigeria bin start di tournament with a loss to Germany but dis one no bin affect di Flamingoes as dem win their remaining 2 games convincingly.

United States dey unbeaten so far as dem win two draw one against Brazil.

Di match go shele on Friday di 21st of October by 12 noon Nigerian time.


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 35°C | Low: 27°C