On Air Now

Night Joli

Midnight - 4:00am

Why Our Army No dey respond the way dem dey respond before?

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

Nigerian Army suffer big blow on top the fight against terro badness. As Islamic State in West Africa Province (ISWAP) members kill big army oga.

di suspected militants ambush Brigadier General Dzarma Zirkusu wey be Commander of 28 Task Force Brigade for Borno State, northeast Nigeria. motor for Chibok road wia dem kill am.

the question wey @e2dx2dp x @broambu_solidac ask ontop #EveningOyoyo na Why Our Army No dey respond the way dem dey respond before?

join dem every 6pm to 12am, Monday to Friday. Listen to our shows ontop www.wazobiafm.com/download the app.


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C