Euroball Yarns Podcast Episode 1

You are viewing content from Wazobia FM Abuja. Would you like to make this your preferred location?

Euroball Yarns Podcast

Tuesday, 13 April 2021 - 38 minutes

For dis episode wey Timi dey anchor, The Republikans dey preview di champions league game between PSG & Bayern. Still ontop dis episode, dem dey also carri di latest news & happenings for inside Europe.

Subscribe to this podcast

Abuja Weather

  • Abuja

    Thundery shower

    High: 34°C | Low: 23°C