Itoro Wan Write Cv And Letter Of Application

You are viewing content from Wazobia FM Abuja. Would you like to make this your preferred location?

Calabar Ghyels

Thursday, 19 June 2025 - 19 minutes

🤣 Itoro don carry her wahala come again meet Oga Chiboi! She say she wan write letter of application with CV — but she dey ask if ā€œCVā€ na short form for Sylvanus! šŸ˜©šŸ“„šŸ˜‚

Who go help this geh abeg? #ChookMouth #CalabarGheyz #ItoroAndHerWahala #NaSylvanusBeCV?

Subscribe to this podcast

Abuja Weather

  • Abuja

    Light rain

    High: 25°C | Low: 20°C