Episodes
                                        NPFL 2021/22 season preview
                                    
                                    
                                
                                        Anayo Iwuala don move to Esperance of Tunisia as Bayelsa United don kolobi the 2021 AITEO CUP
                                    
                                    
                                
                                        NPFL 2020/21 Season round-up, Jigawa Golden Stars vs Rivers United controversy, Star boy of the final NPFL 2020/21 match day
                                    
                                    
                                
                                        Expert preview of di final NPFL 2020/21 match day and review of the title winning match day 37
                                    
                                    
                                
                                        NPFL Tatafo Episode 14 with the Republikans and two special guests STEVE NWABUEZE & IBIDOYIN AINA wey be experts on Legal matters wey concern football for inside di NPFL. Dem dey yarn about unpaid players mata for di Nigerian Professional Football League 
                                    
                                    
                                
                                        NPFL Matchday 33 Review
                                    
                                    
                                
                                        For dis Episode, Sawa and the Republikans dey review NPFL match day 32. Dia yarns also waka reach Adewale Adeyinka tori wey eim break record 
                                    
                                    
                                
                                        Mexico beat Nigeria 4-0 for International friendly, Review of NPFL Match day 32, Star boy of the week - Samuel Kalu
                                    
                                    
                                
                                        Plateau United vs Enyimba violence: How safe is the NPFL 
                                    
                                    
                                
                                        Super Eagles squad vs Mexico | Stanley Eguma's Kidnap | Match Day 28 results
                                    
                                    
                                
                                        NPFL TATAFO EPISODE 8
                                    
                                    
                                
                                        Ogungbote don resign from Sunshine Stars, Star Boy for the week na Stephen Gopey & Match day 25 Preview & Predictions
                                    
                                    
                                
                                        Samson Obi don waka commot from Enyimba, NPFL Matchday 23 preview and other yarns
                                    
                                    
                                
                                        NPFL Game week 21 review, Ahmed Musa Kano Pillars debut, Wikki Tourists Coach resigns
                                    
                                    
                                
                                        NPFL Gameweek 21 preview, Enyimba of Aba place $1 Million price on top Anayo Iwuala, Ndifreke Effiong don japa go Al Ahli
                                    
                                    
                                
                                        NPFL Matchday 20 - Previews & predictions, AIETEO Cup, Star Boy of the week - Cyril Olisema
                                    
                                    
                                
                                        "Na by force to sponsor NPFL", Lai Mohammed, CAF Champions league, Oliseh Ndah star boy of the week
                                    
                                    
                                
                                        NPFL 2020/2021 Mid season review, Ahmed Musa signing for Kano Pillars, Anayo Iwuala star boy of the week