On Air Now

Non Stop Music

11:00pm - 6:00am

Dem don dissapoint guyman wey dey wait babe for house!!

You are viewing content from Wazobia FM Abuja. Would you like to make this your preferred location?

Babe wey promise to come your house don dissapoint you?

Ontop #komedyhangout inside KuleleZone, Chiboi dey ask guys if babe don dissappoint dem afta dem promise to come and how dem feel especially after dem don clean house, wear clean Boxers, change Bedsheet and even do exercise? and babes why una dey dissapoint especially the babes wey dey do am on purpose.


Abuja Weather

  • Abuja

    Sunny intervals

    High: 33°C | Low: 22°C