Wetin Go Make Pikin Dey Wicked Em Mama Like Dis? #our Backyard

You are viewing content from Wazobia FM Abuja. Would you like to make this your preferred location?

Golden come tok say her papa and brothers dey treat deir mama wit wickedness.

Ontop #ourbackyard wit @nedu_wazobiafm nd @tombo_wazobiafm, Golden come tok say her papa and brothers dey treat deir mama wit wickedness. She say she want make her brothers rent house for deir mama and look her like mama wey she be to dem.

How you tink say dis matta go end 🤔#chookmouth

 


Abuja Weather

  • Abuja

    Sunny intervals

    High: 35°C | Low: 23°C