Pastor kolet N2.8 million from one woman say he wan send her pikin go Abroad

You are viewing content from Wazobia FM Abuja. Would you like to make this your preferred location?

One woman come ontop di show tell Ratata say her Pastor tell am say her pikin destiny no dey Nigeria, na so he kolet N2.8 million naira,say he wan help dem send deir pikin abroad.

Ontop #marketrunz wit @ratatanation, One woman come ontop di show tell Ratata say her Pastor tell am say her pikin destiny no dey Nigeria, na so he kolet N2.8 million naira,say he wan help dem send deir pikin abroad.

Which kain pastor be dis🤦‍♀️ #chookmouth
 


Abuja Weather

  • Abuja

    Sunny intervals

    High: 35°C | Low: 23°C