Two Injure For Lagos Road Accident

You are viewing content from Wazobia FM Abuja. Would you like to make this your preferred location?

Mack truck and one bus get accident and two pipo injure.

Di accident shele on Wednesday for Otedola Bridge  Berger but nobody die.

Lagos State tok say di truck jam di bus from behind and anoda truck wey dey carry petrol jam di two motors.

Di pipo wey injure don already dey collect treatment. Lagos State Fire and Rescue Service and police come when di accident shele to make sure say everywhere dey safe.

How u see di mata? #chookmouth

 


Abuja Weather

  • Abuja

    Thundery shower

    High: 31°C | Low: 22°C