Traditional Ruler and Religious Leader Dem Wan Make Dey Release Nnamdi Kalu.

You are viewing content from Wazobia FM Abuja. Would you like to make this your preferred location?

Di South East Council for Traditional Ruler dem and pipo wey dey represent di Igbo Archbishop and Bishop don join oda pipo dey call for di release of di leader of Biafra pipo,Nnamdi Kanu.

Di Chairman for Anambra Traditional Ruler Council,Igwe Nnaemeka Achebe and di Methodist Arcbishop of Umuahia,Most Rev.Dr.Chibuzo Opoko,na dem follow sign say make dem release Mazi Nnamdi Kanu just as di Appeal Court bin don tok for dia judgement .

Di Chairman for Enugu Traditional Council,Igwe Lawrence Agubuzu and di Catholic Arcbishop 
for Onitsha,Most Rev.Dr.Valerian Okeke follow dey for dis meeting wey happen for Akwa on Tuesday.

 

 

How U See Di Mata? #chookmouth

 


Abuja Weather

  • Abuja

    Sunny intervals

    High: 35°C | Low: 24°C