Seun Kuti Don go Report Himself to Lagos Police Command

You are viewing content from Wazobia FM Abuja. Would you like to make this your preferred location?

Afrobeats musician, Seun Kuti don by himself go surrender for Lagos State Police Command for Ikeja

Kuti go police station for ikeja with him lawyer and one person from him family. 

Seun wey be di son of di Afrobeat legend, Fela Kuti don dey face di wahala of di beat wey him give police officer.

Di Public Relations Officer, Lagos State Command, Be Hundeyin for one tweet tok say di mata still dey under investigation aad everythimg wey dey fro di mata go dey come out make everybody see am and say dem go serve everybody wey involve for dis mata justice.

How una see di mata 
#chookmouth


Abuja Weather

  • Abuja

    Sunny intervals

    High: 35°C | Low: 24°C