Presido Bi Dey Closed-door Meeting Wit Di Service Chiefs Wey E Appoint

You are viewing content from Wazobia FM Abuja. Would you like to make this your preferred location?

Nigeria Presido wey be Asiwaju Bola Ahmed Tinubu bin dey closed-door meeting wit di National Security Adviser (NSA) wey be Nuhu Ribadu and all di Service Chiefs for di State House for Abuja.

Many ogbonge pepo bin gather dey di meeting and dem dey as follows;

Chief of Defence Staff wey eim name na Maj. Gen. C.G Musa

Di Chief of Army Staff wey eim name na Maj. Gen T. A Lagbaja

Di Chief of Naval Staff wey eim name na Rear Admiral E. A Ogalla

Di Chief of Air Staff wey eim name na AVM H.B Abubakar 

Di Inspector General of Policewey eim name na Kayode Egbetokun.


Presido bin appoint new Service Chiefs on June 19 and he tok say make dem resume immediately 

Dis meeting na di first time wey e dey meet wit  di new Service Chiefs wey e  bi appoint

#How una see dis mata???
#Chookmouth


Abuja Weather

  • Abuja

    Thundery shower

    High: 31°C | Low: 22°C