Petrol Price Fit Go Up as Naira Don Weaken Against Dollar

You are viewing content from Wazobia FM Abuja. Would you like to make this your preferred location?

Oil marketers dey warn becos of hike in di pump price of petrol.

Dis one happen as naira drop against dollar for black market to N920 on Thursday.

Dis one make pipo dey wonder weda di current petrol price go increase.

Oil dealers and marketers dey argue say to keep fuel price at N617 per litre no go dey possible as exchange rate don dey N920 to di dollar.

Dem dey tok say e fit increase between N680 and N700 per litre.


How una see di mata?
#chookmouth


Abuja Weather

  • Abuja

    Thundery shower

    High: 31°C | Low: 22°C