On Air Now

Non Stop Music

Midnight - 5:00am

National Grid Don Collapse

You are viewing content from Wazobia FM Abuja. Would you like to make this your preferred location?

Nigeria don dey for darkness afta di national grid bin fall for early mormor on Thursday.

Electricity distribution companies (DisCos) don send message give thia customers say di grid don fall around 12:30 for early mormor on thursday.


Na di Transmission Company of Nigeria (TCN)wey bin dey manage di grid, na from dere dem dey recieve power from generating companies (GenCos) and dem go kon supply di power to di DisCos.

Di DisCos, go kon supply power to homes, offices, and other users dem.

Di grid bin fall befor and na 26 September 2022 e fall befor.

how una see dis mata?
#Chookmouth


Abuja Weather

  • Abuja

    Thunder storm

    High: 32°C | Low: 22°C