My Plan Na To Make Sure Say Teachers No Japa - Governor Sanwo-Olu

You are viewing content from Wazobia FM Abuja. Would you like to make this your preferred location?

Governor Sanwo-Olu say Lagos State Government dey make sure say teachers no japa to obodo oyinbo.

He tok dis one when dem ask am question say Uk don open door to teachers from Nigeria and oda countires.

He tok say if teachers commot for di kontri, na ogbonge wahala for di education sector.

Sanwo-Olu tok say Lagos State  go kontinue to dey improve di life of di teachers.

How u see di mata? #chookmouth


Abuja Weather

  • Abuja

    Sunny intervals

    High: 35°C | Low: 23°C