On Air Now

Area Mata

Noon - 3:00pm

More dan 10 school pikin don die for Ojodu Grammar School

You are viewing content from Wazobia FM Abuja. Would you like to make this your preferred location?
News wey dey reach us tok say, at least between 13 and 17 school pikin of Omole grammar school don die inside Lagos, after one truck wey carry tissue paper fail brake go kill the school pikin dem, na wetin eye witness to

News wey dey reach us tok say, at least between 13 and 17 school pikin of Omole grammar school don die inside Lagos, after one truck wey carry tissue paper fail brake go kill the school pikin dem, na wetin eye witness tok.

The real number of School pikin dem never too sure, the accident happen along Isheri Road, just before the Ojodu Police Station.

Dis one dey pain us for bodi. We dey pray make Baba God comfort the families wey lose pikin for dis bad tin #chookmouth for de mata!

Abuja Weather

  • Abuja

    Sunny intervals

    High: 37°C | Low: 24°C