On Air Now

Evening Oyoyo

7:00pm - 11:00pm

Lady wey miss for BRT bus don die

You are viewing content from Wazobia FM Abuja. Would you like to make this your preferred location?
Ayanwola Bamise got miss when she dey return to Ota from Ajah on February 26 when she enta BRT bus with number 240257 wey dey go  Oshodi at about 7pm at Chevron Bus-Stop. She dey work as Fashion Designer for Chevron Est

22 year old girl, Oluwabamise Ayanwole, wey go missing afta she enta brt, dem find am dead.

Ayanwola Bamise got miss when she dey return to Ota from Ajah on February 26 when she enta BRT bus with number 240257 wey dey go  Oshodi at about 7pm at Chevron Bus-Stop.

She dey work as Fashion Designer for Chevron Estate, Ajah,  she dey spend her weekends for Ota, Ogun State, with her sister.

Na wa oo dis kontri no safe again
#chookmouth
#justiceforbamise
 

 


Abuja Weather

  • Abuja

    Sunny intervals

    High: 35°C | Low: 23°C