FG wan borrow 82 billion naira, make dem buy mosquito nets

You are viewing content from Wazobia FM Abuja. Would you like to make this your preferred location?
Senate Committee on Local and Foreign Loans, tok say dem no go gree make Federal Ministry of Health borrow 200 million dollars wey be 82 billion naira, take buy mosquito nets for malaria programs for 2022 budget. Shey d

Senate Committee on Local and Foreign Loans, tok say dem no go gree make Federal Ministry of Health borrow 200 million dollars wey be 82 billion naira, take buy mosquito nets for malaria programs for 2022 budget.

Shey dis moni na to fight malaria alone 🤔
#chookmouth for de mata

Abuja Weather

  • Abuja

    Sunny intervals

    High: 35°C | Low: 23°C