On Air Now

Non Stop Music

11:00pm - 5:00am

FG Don Gba Break Ontop Covid-19 Test For Pipu Wey Dey Travel

You are viewing content from Wazobia FM Abuja. Would you like to make this your preferred location?

The Federal Government of Nigeria don tok say sharperly make dem stop to dey collect COVID-19 Tests for people wey dey travel.

The person wey yarn this one na the Secretary to the Government of the Federation and Chairman of the Presidential Steering Committee on COVID-19 (PSC), Boss Mustapha.


Oga Mustapha say people no go need to upload evidence of vaccination for the Nigeria International Travel Portal (NITP). And for people say all unvaccinated and partially vaccinated passengers make them try go collect the full vaccine and even the booster dose.
 


Abuja Weather

  • Abuja

    Sunny intervals

    High: 35°C | Low: 22°C