Di meeting between di join bodi of lecturers and join bodi of FG no get end.

You are viewing content from Wazobia FM Abuja. Would you like to make this your preferred location?
E be like say dis ASUU strike go still long wella, Di presido of di join bodi of lecturers for University, Professor Emmanuel Osodeke say if Federal Government do wetin ASUU want,di strike fit end sharp sharp and if dem

E be like say dis ASUU strike go still long wella, Di presido of di join bodi of lecturers for University, Professor Emmanuel Osodeke say if Federal Government do wetin ASUU want di strike fit end sharp sharp and if dem no do anything nothing go happen.

E be like say dis ASUU strike go still long wella, Di presido of di join bodi of lecturers for University, Professor Emmanuel Osodeke say if Federal Government do wetin ASUU want,di strike fit end sharp sharp and if dem no do anything nothing go happen.

Remember say Presido Buhari don give Minister of Education, Adamu Adamu two weeks make eim solve dis ASUU strike wahala. Na to solve di mata now we dey wait for. #chookmouth


Abuja Weather

  • Abuja

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 23°C