On Air Now

Area Mata

Noon - 3:00pm

China no dey look our face again make we borrow loan, now we dey face Europe

You are viewing content from Wazobia FM Abuja. Would you like to make this your preferred location?
Minister of Transportation, Rotimi Amarachi, say di reason why dem neva do some projects, na bcos China no wan borrow Naija money again. He tok say since China no wan give Naija loans again, dem dey Europe go borrow mak

Minister of Transportation, Rotimi Amarachi, say di reason why dem neva do some projects, na bcos China no wan borrow Naija money again.

Minister of Transportation, Rotimi Amarachi, say di reason why dem neva do some projects, na bcos China no wan borrow Naija money again.

He tok say since China no wan give Naija loans again, dem dey Europe go borrow make dem fund Naija projects.

Where all these loans dey go sef 🤔#chookmouth

 


Abuja Weather

  • Abuja

    Sunny intervals

    High: 37°C | Low: 24°C