On Air Now

Evening Oyoyo

7:00pm - 11:00pm

Trent Alexander-Arnold no dey squad wey go face Germany

You are viewing content from Wazobia FM Abuja. Would you like to make this your preferred location?

Liverpool defender, Alexander-Arnold no go play England next match as Southgate no include am for squad.

England as a team no dey perform up to expectations as dem don relegate for inside di UEFA Nations League and dem go play for League B next season after di 1-0 away loss to Italy.

For di match, Alexander Arnold bin dey list of unused subs as eim sidon for bench from Kick-off till di match finish. 

Germany go play di last group stage match against England today by 7:45pm and di Liverpool defender no dey di starting line-up.

Either Reece James, Kieran Tripper or Kyle Walker go start di match as England go dey play for pride since di result no go helep dem in any way for inside di UEFA Nations League.


Abuja Weather

  • Abuja

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 23°C