Christian Atsu dey alive but with injuries after di earthquake wey happen for Turkey

You are viewing content from Wazobia FM Abuja. Would you like to make this your preferred location?

The former Chelsea and Newcastle player bin dey trapped under collapsed building as earthquake hit Antakay, Turkey.

Di earthquake wey happen for Turkey and Syria don kill thousands of people and plenty other people don wound.

Christian Atsu dey part of di people wey dem rescue from one of di collapsed buildings as eim bin dey with eim club teammates as eim survive but with wonjure.

When Hatayspor bin need am last weekend, Christian Atsu score last minute winning goal as di Turkish Super Lig side win Kasimpasa S.K. 1-0 for house.


Abuja Weather

  • Abuja

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 23°C