Please update your Flash Player to view content.
Wazobia FM 94.1, Port Harcourt
The King for we Akpor Kingdom for inside we Studio
Thursday, 16 February 2012 07:59

 

For Friday 10th of February, the King for we Akpor Kingdom, wey bi the biggest Ikwere Kingdom for Obudo Rivers State, wey be the kingdom were we CoolWazobia Complex sidon put , HRM Eze A.A. Orlu Oriebe enta we Cool FM and Wazobia Studio, e giv us big salute ontop di beta beta tins wey we Studio don contribute for the Obudo Kingdom and Rivers State

Read more...
 
The Hon. Commissioner for Information, Rivers State for Inside Wazobia Studio
Saturday, 14 January 2012 09:38

The Hon. Commissioner for Information, Rivers State – Mrs. Ibim Semenitary com visit us for inside we Studio ontop Wake up Show with Akas and Igho, she talk put for the beta beta tin wey we people for Obudo Nigeria go enjoy for  the Fuel Subsidy wey dem remove and  sey make we give our Presido chance

Read more...
 
«StartPrev123456789NextEnd»

Page 1 of 9

Login

Connect with Us

Una World News

Big Big People For We Country Sidon Yesterday,Talk Sense For Wetin Go Make Our Country Beta

Some of we big big people inside we country yesterday for the sit down talk wey dem do yan say na something wey go make sense well well for us as country if we go fit range beta National sit down talk wey e be say somebody from every language go sit down, yan for him people make we allfor know where our problem dey, and how e be and how we go talk range dem.

Person wey dey talk for dis sit down talk wey dem do yesterday, Pat Utomi yan say for him o, time don reach wey we go do dis National sit down talk, dat na National Sovereign Conference, especially the wey wey things take dey go for we country, we gast do sit down talk make things for beta pass as e be now.

 

Read more...

AFRIFF 2011

In The Press

Naija Top 9

 

1

9ice

Dami Duro


Davido

2

9ice

Atitude


9ice

3

3tripple

Kontrol


W4

4

3tripple

Roll


Rayce

5

Chidinma

Kedike


Chidinma

6

Chidinma

Gaga Crazy


Chuddy K

7

3tripple

Been Long you saw me


Wande Coal

8


Everything


9ice ft. Tiwa Savage

9

3tripple

Infinity


Wizboy

Who is Who

9ICE

9ice (Abolore Adegbola Akande) was born on Thursday, January 17, 1980. He is a very popular Nigerian Musician with a classic style of music. 9ice is a south-westerner from Ogbomoso in Oyo State but he grew up in the district of Bariga in Lagos.

9ice performed at the Nelson Mandela 90th Birthday Tribute concert (singing "Gongo Aso") in London on June 27, 2008.

9ice at the 2009 MOBO Awards

At the March 2008 edition of the Hip Hop World Awards held in Nigeria, 9ice won the Revelation of the Year award and the Best Male Vocal Performer. A month later at the first SoundCity Music Video Awards, 9ice was nominated in the category of Best New Artiste. 9ice's biggest single is titled "Gongo Aso".

Gongo Aso was a song that 9ice described as a moving song that motivated him to ensure success was for all but in time. His motivation was from God Almighty.

Read more...

© 2012. Wazobia FM. All Rights Reserved.

Webmail

Back to the Top