Please update your Flash Player to view content.
Wazobia FM 95.1, Lagos
SABI PIKIN
Monday, 20 February 2012 16:59


TwiTwi with the Children (Raji Hammed wey be the winner and Sophia Edekwoso) for Sabi Pikin Programme inside Wazobia Studio

Read more...
 
Dede Mabiaku for inside we Studio
Monday, 20 February 2012 09:43

Dede Mabiaku dey inside we Studio with Twi Twi and OPJ ontop evening Oyoyo

Read more...
 
Di Chairman for all Obudo Ikate Local Gofament Oga Hakeem Babalola enta we Studio
Friday, 17 February 2012 14:33

Na so we si am tude oh as Hakeem Babalola wey be the Oga Patapata Chairman for all Obudo Ikate Local Gofament, enta we Studio, u self go si am fo midul with Igos and Lolo inside we Studio

Read more...
 
«StartPrev12345678910NextEnd»

Page 1 of 49

Login

Connect with Us

Facebook

Twitter

01.2770.951
01.2771.951
01.2772.951
01.2773.951

32355
33355
35355

Una World News

We Federal Government don use dem sense take comot some kind money from we 2012 spending money, dat na we budget.

For dis mata so, we budget before now, na N 4.74trillion but as dem don come cut money comot from am, na N 4.648 trillion e don come be and dem don carry the paper already go give we house wey dey range law yesterday.

Oga Presido Goodluck Jonathan na im sit don write letter go give we National Assembly on top dis mata so and na we Deputy Senate Presido, Ike Ekweremadu, na im read am give everybody.

Read more...

CNN Interview with YAW

ANKARA FASHION SHOW

PRAISE JAM 2011

Cool FM Praise Jam 2011 wey happen for inside Expo Hall Eko Hotel and Suites on 25th December 2011, Ogbonge Musicians and Comedians wey

Read more...

AWARDS

Youth Friendly Media Radio Award

Wazobia FM Lagos be the recipient  of Youth Friendly Media Radio Award, the organizers talk sey Wazobia dey recognize and support outstanding youth initiative and events within our society

Read more...

In The Press


Naija Top 9

 

1

9ice

Dami Duro


Davido

2

9ice

Atitude


9ice

3

3tripple

Kontrol


W4

4

3tripple

Roll


Rayce

5

Chidinma

Kedike


Chidinma

6

Chidinma

Gaga Crazy


Chuddy K

7

3tripple

Been Long you saw me


Wande Coal

8


Everything


9ice ft. Tiwa Savage

9

3tripple

Infinity


Wizboy

Who is Who

9ICE

9ice (Abolore Adegbola Akande) was born on Thursday, January 17, 1980. He is a very popular Nigerian Musician with a classic style of music. 9ice is a south-westerner from Ogbomoso in Oyo State but he grew up in the district of Bariga in Lagos.

9ice performed at the Nelson Mandela 90th Birthday Tribute concert (singing "Gongo Aso") in London on June 27, 2008.

9ice at the 2009 MOBO Awards

At the March 2008 edition of the Hip Hop World Awards held in Nigeria, 9ice won the Revelation of the Year award and the Best Male Vocal Performer. A month later at the first SoundCity Music Video Awards, 9ice was nominated in the category of Best New Artiste. 9ice's biggest single is titled "Gongo Aso".

Gongo Aso was a song that 9ice described as a moving song that motivated him to ensure success was for all but in time. His motivation was from God Almighty.

Read more...

© 2012. Wazobia FM. All Rights Reserved.

Webmail

Back to the Top