Please update your Flash Player to view content.
Wazobia FM 95.1, Kano
GMD with COOB visits Emir's Palace
Monday, 05 March 2012 08:01


We Oga patapata for Cool Wazobia GMD Amine Mousalli with COOB Evita Mousalli visit Emir's Palace for obudo Kano with some pipu for inside we studio

Read more...
 
COOL FM PROJECT INSPIRE KICKS OFF
Saturday, 18 February 2012 11:45

MEET THE STUDENTS: Pupils, Principal and Teachers with the Cool FM Project Inspire Team

Read more...
 
Architect Ibrahim Mustapha for inside we studio ontop the Bombing Mata near Aim Fort
Monday, 30 January 2012 09:51

CoolWazobia HOS Mallam Nuhu Tahir with Architect Ibrahim Mustapha for inside we studio with im family to no weda we people for CoolWazobia no dey Kapush with the bombing wey apun near Aim Fort

Read more...
 
«StartPrev12345NextEnd»

Page 1 of 5

Login

Connect with Us

Facebook

Twitter

08099913342
08099930150

32355
33355
35355

Una World News

Big Big People For We Country Sidon Yesterday,Talk Sense For Wetin Go Make Our Country Beta

Big Big People For We Country Sidon Yesterday,Talk Sense For Wetin Go Make Our Country Beta

Some of we big big people inside we country yesterday for the sit down talk wey dem do yan say na something wey go make sense well well for us as country if we go fit range beta National sit down talk wey e be say somebody from every language go sit down, yan for him people make we allfor know where our problem dey, and how e be and how we go talk range dem.

Person wey dey talk for dis sit down talk wey dem do yesterday, Pat Utomi yan say for him o, time don reach wey we go do dis National sit down talk, dat na National Sovereign Conference, especially the wey wey things take dey go for we country, we gast do sit down talk make things for beta pass as e be now.

Read more...

BIG BROTHER AFRICA

NMA AWARDS 2012

NEA Awards 2012


In The Press


Naija Top 9

 

1

9ice

Dami Duro


Davido

2

9ice

Atitude


9ice

3

3tripple

Kontrol


W4

4

3tripple

Roll


Rayce

5

Chidinma

Kedike


Chidinma

6

Chidinma

Gaga Crazy


Chuddy K

7

3tripple

Been Long you saw me


Wande Coal

8


Everything


9ice ft. Tiwa Savage

9

3tripple

Infinity


Wizboy

Who is Who

9ICE

9ice (Abolore Adegbola Akande) was born on Thursday, January 17, 1980. He is a very popular Nigerian Musician with a classic style of music. 9ice is a south-westerner from Ogbomoso in Oyo State but he grew up in the district of Bariga in Lagos.

9ice performed at the Nelson Mandela 90th Birthday Tribute concert (singing "Gongo Aso") in London on June 27, 2008.

9ice at the 2009 MOBO Awards

At the March 2008 edition of the Hip Hop World Awards held in Nigeria, 9ice won the Revelation of the Year award and the Best Male Vocal Performer. A month later at the first SoundCity Music Video Awards, 9ice was nominated in the category of Best New Artiste. 9ice's biggest single is titled "Gongo Aso".

Gongo Aso was a song that 9ice described as a moving song that motivated him to ensure success was for all but in time. His motivation was from God Almighty.

Read more...

© 2011. Wazobia FM. All Rights Reserved.

Webmail

Back to the Top