| 13 I no gree people dem kpai for one gboom... |
|
|
|
|
13 I no gree people dem kpai for one gboom wey happen for Columbia. This gboom happen when the I no gree people dey try collect one mountain area wey dem bin don collect from dem hand, before near Caribbean coast The Presido for Columbia say dis one wey happen so, na drawing of ear for the oga q the I no gree people. |













Presenters 

