 | | More pictures | | |
NAME: ONOMEWHO ESTHER ENEJETA DESIGNATION: PRESENTER RADIO NAME: JETA ENGLISH ONOMEWHO ESTHER ENEJETA IS AN ON AIR PERSONALITY WHO STARTED RADIO JOB IN YEAR 2002/03, BACK AT THE THEN RADIO NIGERIA 3 NOW BOND FM 92.9. THOUGH SHE WORKED WITH THEM BRIEFLY. SHE LATER HAD THE OPPORTUNITY TO GO FULLY ON AIR AT EKO 89.7 FM IN THE YEAR 2007 AS A PRESENTER WHERE SHE LATER ANCHORED THE PROGRAMME ‘WOMAN TORY’ IN PIDGIN LANGUAGE AND LATER PROCEEDED TO WAZOBIA FM LAGOS. JETA IS AN EASY GOING PERSON, GOD FEARING AND FOCUSED. SHE IS CURRENTLY WITH WAZOBIA FM PORT-HARCOURT WHERE SHE WILL PUT IN HER VERY BEST TO AFFECT PEOPLE’S LIVES POSITVELY. PIDGIN ENGLISH ONOMEWHO ESTHER ENEJETA NA RADIO PERSON WEY BEEN DEY DO RADIO WORK TEY TEY SINCE 2002/03 FOR RADIO NIGERIA 3 WEY DEM THEY CALL BOND FM 92.9 NOW. SHE NO TOO TEY FOR THERE NA HIM SHE COME CARRY WAKA GO EKO 89.7FM WHERE SHE COME DEY PRESENT ONE PROGRAMME WEY DEM DEY CALL ‘WOMAN TORI’ FOR FOR LANGUAGE WEY WE PEOPLE THE GBADUN WELL WELL. (PIDGIN LAGUAGE). HER WAKA NO STOP THERE NA SO SHE COME CARRY WAKA COME ENTER WAZOBIA FM LAGOS. JETA NO DEY FIND TROUBLE O, EN FEAR GOD AND WHERE EN DEY GO NA HIM EN DEY FACE. AS WE DEY TALK SO NOW SHE DEY WAZOBIA FM PORT-HARCOURT WHERE SHE GO SHOW SWAGA COME DEY DEMO ON TOP WEY BE SAY PEOPLE GO GBADUN AM DIE.
|