| We Presido Goodluck Jonathan yarn say we federal government go continue to dey work |
|
|
|
| We Presido Goodluck Jonathan yarn say we federal government go continue to dey work with the joinbody for body matter wey de chook eye for people wey wound ( Red Cross Society) so tha we world no go be where person want run comot. Hi, talk this one yesterday for Abuja when this joinbody choose am as one of dem own. On top this one naim him come yarn say him government go make sure say dem get N20 billion to take chook for the hand of Jos people and Haiti. |















Engineering

