Coolfm and Wazobia T-shirts

Sticker for T shirt ( when presenter says Sticker for T shirt call us and tell us you have the new combined cool wazobia sticker and we will deliver to you a T shirt after verification).

Search

Custom Search

Naija's Top 9


1.
P SQUARE
DANGER

2.
WANDE COAL
I KNOW YOU WANT IT

3.
BRACKET
YORI YORI

4.
AY-COM FT TERRY G
PASS ME YOUR LOVE

  View all Top 10

Schedule! Who's on the air at what time? It's all here!

Who's Online

We have 156 guests and 67 members online

Visitors Counter

mod_vvisit_countermod_vvisit_countermod_vvisit_countermod_vvisit_countermod_vvisit_countermod_vvisit_countermod_vvisit_counter
mod_vvisit_counterToday837
mod_vvisit_counterYesterday1786
mod_vvisit_counterThis week7870
mod_vvisit_counterLast week9344
mod_vvisit_counterThis month43195
mod_vvisit_counterLast month49004
mod_vvisit_counterAll763906

Online (20 minutes ago): 144
LIVE Streaming!
Acting Presido no gree inside d talk say him spend #300 billion PDF Print E-mail
Acting Presido Goodluck Jonathan no gree inside d talk say him spend #300 billion to take do waka wey favour am.

This one dey inside d talk wey him senior special assistant ontop talk talk and public,Ima Niboro,him also no gree d talk say him bribe people of national assembly to fit carry acting presido and commander in-chiefo 4 the armed forces give am.

FEC people don choose anoda people to people to talk go see presido umaru yar’adua 4 saudi Arabia.
Informate Minister,Dora Akunyili talk say d six people go carry waka go greet d King of Saudi Arabia.
Prof Akunyili talk say d six people go carry waka go Saudi Arabia once dem don range dem visa.

Meanwilly,FEC people don approve 17 insurance company dem to take fit do insurance 4 federal govament employee dem inside 2010,informate minister,dora akunyili do dos talk 4 Abuja wen him dey follow state house people talk afta dem weekly FEC meeting.

Senate don begin waka ontop to take amend sections 156 and 221 of we 1999 constitution to take do make INEC fit dey dem own.

D waka ontop d amendment wan do make d comminers no 4 dey get hand inside politics,senate leader,Teslim Folarin wey dey 4 front of d waka talk say dis one go do do make democracy grow well 4 nigeria.

Nigeria fit dey complete darkness as from Sunday,as shell don give notice to take shut down 3 of dem gas plants wey dey supply gas to power holding company of Nigeria,d company  talk dis one inside letter wey dem carry give power minister,Lanre Babalola and d petroleum minister Riluanu Lukman.

Shell talk say dem fit shut down d oben,sepele and utorogu gas plants dem to take fit commot dirty wey dey black d pipepline dem.

One Kenya minister wey dem suspend ontop wuru mata wey scatter govament don begin do attack ontop prime minister Raila odinga.

Agriculture Minister William Ruto talk say no b am suppose blame ontop illegal sell of maize wey people bin sell,him come suggest say mr odinga fit sabi inside d mata.

The prime minister bin suspend am 4 Sunday,but say presido Mwai Kibaki no gree inside dis one,wey don cos small gbege,4 inside March.

French Officials dem don talk say dem go continue dem find find of one Air France plane wey bin fall from up enta inside d Altantic wata from near Brazil wata side.

Air France plane AF44 wey waka from Rio de Janeiro dey go paris bin disappear 4 june 1,2009 wey kpai all d 288 passenger dem.

Official people talk say 2 Norwegian and American ship dem wey carry sonar probes and robots wey b wetin dem dey take find sometin inside wata,na him dem go take do dis new find find.