Coolfm and Wazobia T-shirts

Sticker for T shirt ( when presenter says Sticker for T shirt call us and tell us you have the new combined cool wazobia sticker and we will deliver to you a T shirt after verification).

Search

Custom Search

Naija's Top 9


1.
P SQUARE
DANGER

2.
WANDE COAL
I KNOW YOU WANT IT

3.
BRACKET
YORI YORI

4.
AY-COM FT TERRY G
PASS ME YOUR LOVE

  View all Top 10

Schedule! Who's on the air at what time? It's all here!

Who's Online

We have 40 guests and 8 members online

Visitors Counter

mod_vvisit_countermod_vvisit_countermod_vvisit_countermod_vvisit_countermod_vvisit_countermod_vvisit_countermod_vvisit_counter
mod_vvisit_counterToday16
mod_vvisit_counterYesterday1942
mod_vvisit_counterThis week7523
mod_vvisit_counterLast week15350
mod_vvisit_counterThis month21358
mod_vvisit_counterLast month70183
mod_vvisit_counterAll532366

Online (20 minutes ago): 44
LIVE Streaming!
We ogbonge government don choose people to torchlight jos mata. PDF Print E-mail

We ogbonge government don choose people to torchlight jos mata so dat gbege no go dey again.

Senate don tell INEC say if wahala 4 anambra election make dem cancel am.

Somalia water tief don free Greek ship.

Haiti’s prime minister Jean Max Bellerive don hala 4 d us missionaries wey wan tief 33 Haiti pickin.

Vice presido Goodluck Jonathan don hala say all dem religion palava don pour cause bad belle 4 people mind and don spoil we face around the world,Him dey talk talk on dis jos palava,Dr Jonathan hala wella say d palava dey share us and jos people set so the don reach to find end to all dis wahala.

After d siddon vice presido chose 15 people to find sometin untop dis jos palava,B4b4 governor Solomon Lar na him go be chairman and Ambassador Yayale Kwande to do 2nd chair.Chief Lar hala say b4b4 jos na him be d state wey get peace pass.

Meanwilly,plateau state Governor,Jonah Jang thank vice presido 4 meeting wey dem do,him say dis one correct well well and say e good 4 plateau people and even nigeria people join.

Lagos state Governor,Babatunde fashola don beg lagos people make peace dey and make government  do in work,governor fashola wey talk 4 one special meeting say all dis one wey dey happen so nor good oh and d tin dey spoil government people name.him come join talk say him no too like as informate people dey take enter b4 b4 governor Bola Tinubu on top dis mata.

One Al-Queda people 4 north Africa don say dem go train and carry gun give any Nigeria Muslim people to take fight there enemy.

Dis Al-Queda people wey dey Islamic Maghreb,don talk say dem go defend dem own people 4 nigeria.

We nigeria police don quick quick carry talk give dem say make dem hold dem side 4 there becos dem stand gidigba 4 dem here.

Greet people don yarn say dem boat filitsa with d 22 people wey dey inside after dem don pay money give pirates people 4 somalia and all d 22 people dey kampe.

The boat wey dem catch 4 11 novermber 4 seychelles wen him being carry chemical dey go South Africa.

Dem pay d money 4 yesterday but the boat owner dem,order shipping nor gree talk how dem pay