Coolfm and Wazobia T-shirts

Sticker for T shirt ( when presenter says Sticker for T shirt call us and tell us you have the new combined cool wazobia sticker and we will deliver to you a T shirt after verification).

Search

Custom Search

Naija's Top 9


1.
P SQUARE
DANGER

2.
WANDE COAL
I KNOW YOU WANT IT

3.
BRACKET
YORI YORI

4.
AY-COM FT TERRY G
PASS ME YOUR LOVE

  View all Top 10

Schedule! Who's on the air at what time? It's all here!

Who's Online

We have 41 guests and 8 members online

Visitors Counter

mod_vvisit_countermod_vvisit_countermod_vvisit_countermod_vvisit_countermod_vvisit_countermod_vvisit_countermod_vvisit_counter
mod_vvisit_counterToday16
mod_vvisit_counterYesterday1942
mod_vvisit_counterThis week7523
mod_vvisit_counterLast week15350
mod_vvisit_counterThis month21358
mod_vvisit_counterLast month70183
mod_vvisit_counterAll532366

Online (20 minutes ago): 47
LIVE Streaming!
MAKE UNA YARN UNA OWN INDEPENDENCE DAY CORRECT TORI ABOUT WE COUNTRY NIGERIA PDF Print E-mail

Dem born you for Independence day (1960)? How e bi like? Make we join togeda and joli with our country. Make you send us some small small tori (and una foto of that time if una get am). Go our email This e-mail address is being protected from spambots. You need JavaScript enabled to view it



“I throway salute giv Naija my papaland

Say i go dey yan betta, dey proper and stand for am gidigbam

I go dey work for Naija with all my power

I go put mouth for any matta wey concern us

I go dey confirm every of our confamento

As papa Godey go dey give me hand”