Features
YOOcarousel (Basic) Frontpage
World Tori
| FEC Postpone Im Meeting Yestaday and Obama Don Promise Say US Go Helep Haiti Well Well 11/03/2010 | 'bayoXavier FEC for inside yestaday bin postpone dem meeting sake of say we for-now-presido nor get chance at all. Seke to govament of d federation, Yayale Ahmed bin do d talk ontop d meeting for inside d council [ ... ] |
| Oga Jonathan don Approve Special Advise People as SNG Prepare for Para Waka 10/03/2010 | 'bayoXavier We presido-for-now, Goodluck Jonathab for yestaday bin find Senate approval to take carry 5 special advise people join d one wey bin dey. Dr. Jonathan talk inside letter wey im write go give senate pr [ ... ] |
| Jos Govament Don do Mass Burial for All D People Wey Kpai on Sunday 09/03/2010 | 'bayoXavier Presido-for-now, Goodluck Jonathan don appoint retired Aliyu Gusau to take b National Security Advise person. Lt. Gen. Gusau dey replace retired Sarki Mukhtar. Senior Special Assist person ontop talk- [ ... ] |
| Gbege Don Start Again for Jos Side 08/03/2010 | 'bayoXavier Anoda gbege don shele yestaday for Dogon na Hawa, wey b one village inside Jos South Local Government Area of Plateau State wey plenty people don kpai inside. 150 naim kpai for inside d gbege wey shel [ ... ] |
| Govament wan Range Team wey go Check All D Projects wey Dem Don Give Out 05/03/2010 | 'bayoXavier Presido-for-now Goodluck Jonathan don do explain ontop im decision to take do d Federal Project Assessment Committee. |
| FEC Don Stop All D Ministas From to dey Talk for Outside and Senate dey Ask Police to Try 04/03/2010 | 'bayoXavier Dem don ban all d 42 ministers inside FEC say make dem nor dey do talk talk for ouside again. Dis one dey come from our for now presido, Goodluck Jonathan for inside dem meeting. |
| Other Articles |




























